RE: AFRI-TUNES Week #48 || You Are Too Faithful To Fail || Cover by @hivedeb

avatar

You are viewing a single comment's thread:

Ahan!!! Another Church girl like @jessicaossom don show for our community o. Oya three gbosa for the boss lady. Dear @hivedeb it is good to know you are a thinking thanking being for the goodness of Hod in your life.

Welcome to the afritunes Community, the community with plenty of vibes from people like @ovey10 , @ksam my oga @onos-f and my ladies....., hehe
You sang well and me personally dey look forward to more of you so that I go consider whether I go include you to the list of my ladies 😅



0
0
0.000
17 comments
avatar

I just dey laugh you
When you start to dey see people husband for dream wey carry cutlass dey pursue you... no complain oooo 😅😅😅

0
0
0.000
avatar
(Edited)

Eweeeeeee, let me come and be running oo
Abeg I no do again 🏃‍♀️🏃‍♀️🏃‍♀️🏃‍♀️

0
0
0.000
avatar

You wan spoil my market abi 👀?

0
0
0.000
avatar

As e be say na @jesus-son matter
Everybody don marry ooo
Any babe wey never marry, I go find am husband

@jesus-son no go see market 😅😅😅

0
0
0.000
avatar

Haha, weldone my oga.
I see

Thank God say she don tell me say make I find her her list number.
So u see say my market still dey sell 😅😅

0
0
0.000
avatar

Lol
No worry
Because I no wan sidown for your matter bah?

0
0
0.000
avatar

Abeg no sidown o, make I dey waka jeje

0
0
0.000
avatar

You are this your church girl. E be like say I go convince Uche mak she go tell her people, contrary to what you said on your song that time😆

0
0
0.000