RE: Afri-tunes Wk #33 - Nakupenda (A Tanzanian song Cover)
You are viewing a single comment's thread:
WOWOWOWOWWOWOWOWOWW...i could not help but to dance my in law lolz, your voice is making me so happy, wowww, i am stunned dear, it truly runs in the blood my dear, i must say this language suits you my dear...
merit just burst my head, for this i will send you 50 ecency points...omo i am listening to it for the second time wowoww..
Merit ma paami na..
dear keep on shinning, @hopestylist yur sister just pushed me oh....
well done dear...
i need to download your remix...
thanks for this.
let me know when you get it becx i don't understand ecency..
0
0
0.000
As in ehn, this is my first time hearing this song but I just loved it. My sister have turned Tanzanian oo, lolz.
Nor be lie, make them still send your girl some ecency points too naw 😪.
Who don turn Tanzanian? Begi Begi 😪😏
You naw, see sef you don dey even speak their language 😲.
🤣🤣🤣
I go flog this girl o
Who know am make him come carry her comot here abeg 😂😂
Hahaha, you wan flog me because I talk truth, it's not fair oo, this one is oppression oo 😁😁
Hehehe 🤣🤣 lolz 😂🤣 go and learn how to speak it lolz 🤝
No oo, I have not learn yoruba finish
Heheh 🤣 lolz 😂🤣🤣
Yes oo, hehe I don't want to confuse myself 😂
Heheh 🤣🤣 lolz 😂🤣 you are confused enough lolz 😂🤣
Yes I am 😏
Looks like you are the confused stylist lolz 😂🤣
Yes, I already said I am 🙄
Hmmm
End of conversation
🫂
Ehen nau
Except person come carry you comot sha
Hahaha, who wan come Carry me now? 🙄
@quduus1 you know what to do
Lemme nor just stress myself abeg
Hahaha, it's alright, you just added to the problem, well done
Abeg no Flogg am oh. Na my better half be that oh lol
Na go make me even flog am, why you dey come worsen case? 😂😂
Heheh 🤣🤣 lolz 😂🤣 how I make am worse oh??
Heheh aswear I dey trip here lolz 😂🤣
Lolz 😂🤣🤣 please keep on singing tanzanian song and steal my ecency point
No problem, will do just that... Lemme go and discover more that would be lovable like this one 😁
Heh lolz 😂 go oh 🤭😊
Heheh 🤣🤣 ma enipe??
Na only merit I give oh, I sent 100 by mistake lolz 😂 possibly she will give you 50 her call lolz 😂🤣
Hahaha, that's really nice, please when you want to Send to me your mistake she be 1000 oo, I will let her have the hundred because I know something hooge is coming, hehe.
Heheh 🤣🤣 lolz 😂🤣 abeg tag me if he don reach you lolz 😂🤣🤣
Hahaha, I won't sha 😪
Heh lolz 😂🤣 no p, eat it alone
I will jhur 😏
Ehhnnn eat na shuuuuu
Hmm, please come and be going to the steemit
Okay 👌 nn
Bye 🚶♀️
🫂
Haha see as body is sweeting me because of what you are saying even after all the trouble you have use to disturb me 😂
I appreciate and yeah, I got the ecency point... It's like it came in twice so I'll eat for two, don't worry 🤪🥰 thanks Foxy!
Heheh 🤣🤣 lol 🤣🤣 instead of you to send one back lol 🤣🤣 but I guess you have collect 1 percent out of the BP heheh 🤣🤣
Why will I send it back? It's not in my courtesy book 😏🤪🤣
Hello 👋🤩🤩 heheh 🤣🤣🤣 enjoy it lolz 🤝🤣🤣