RE: GUITAR JAM WITH STARSTRINGS01

avatar

You are viewing a single comment's thread:

Two great guitarists scattering everywhere with guitar riffs.
Make both of una kuku start guitar school cos your wahala too much🀣🀣
See as una do duet with same guitar sefπŸ€­πŸ€ŽπŸ’œβ£οΈπŸ’œβ£οΈπŸ’œβ£οΈ



0
0
0.000
8 comments
avatar

Come drop 100 HBD per week come dey learn guitar from my hand

0
0
0.000
avatar

πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚Make i kukuma focus on drums

0
0
0.000
avatar

You and this 100 HBD sha, be calming down oo, you just want to teach us 😏.

0
0
0.000
avatar

man has to make money with his talents now. Shey make man no chop again ni

0
0
0.000
avatar

Hahaha, table don dey turn oo. I know say man suppose chop but your chop expensive oo πŸ˜‚πŸ˜‚.

0
0
0.000
avatar

This guitar school ehn, just drop HBD make we run am. You dey capable.

😁😁

Thank you bro

0
0
0.000
avatar

πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚My guy you sef wan run me street

0
0
0.000
avatar

guy, the guy sef wan help you. 100HBD na smalls to the stuff we go teach.. weytin we go teach you worth millions but as our guy na just 100 HBD per month you go just dey pay.

0
0
0.000